Text-Pesenok.ru
Тексты и слова песен
Тексты песен
»
Femi Kuti
» Dem Bobo
Dem Bobo - Femi Kuti: текст песни id 4474298
Verse 1
Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes! Dem bobo!
Chorus
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
Verse 2
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways
Repeat Chorus
Расскажите друзьям:
Поставьте рейтинг, для нас это очень важно:
Опрос: Как часто Вы посещаете караоке-клуб? (Кол-во голосов: 2089)
Раз в неделю
Раз в месяц
Раз в год
Был 1 раз
Не хожу вообще
Еще песни исполнителя Femi Kuti
Brett Dennen
Femi Kuti
Common
Vinia Mojica
Roy Hargrove
Femi Kuti
Femi Kuti
Femi Kuti
Femi Kuti
Dixon
Femi Kuti
¡MAYDAY!
Femi Kuti
Seyi Shay
Femi Kuti
Femi Kuti
Femi Kuti
DJ Jimmy Jatt
M.anifest
Navio
Modenine
Femi Kuti
Femi Kuti
Femi Kuti
Оставить комментарий: