Godwin - Korede Bello: текст песни id 21742081
Ma. Mavin
Eehhh… Eehhh
Korede Bello, Don Jazzy Again o
Omo olope MegaSuperstar O Oh nana
I don get alert Godwin…, and I don pay my rent Godwin
Them be wan fall my hand but Godwin, Them be wan kill my joy but GodWin
I say anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Anything them do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
I don change my name to Godwin and omo I don buy Motor Godiwin
Them say my market no go sell but Godiwin, and them be say I no go blow but
Godiwin (yeah oh my Brother)
Make them try their luck my God go wiiiiin o my God wiiiiin o My lord go win O
Anything them do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
As you don pass exam na GodiWin (Ehen), and them be say you no go pass but
GodiWin (Ehen)
You wake up see today Na Godiwin (ahaa)
Robbers dey rob them no see you Brother (na GodiWin) dem no see you my sister
Oya Bellovers
Na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
As na your wedding day Na GodiWin, and e don tey wey you dey find but
Godiwin (ehen)
See we go pop champagne today Godiwin (ahaa) and we go dey dance e dance e
dance cos GodiWiiin O
Elelele Anything you win Na GodiWin and if you win election my brother GodiWin
Like If you wini contract my friend na GodiWin and if you check the countdown
my brother GodiWin
And if your market Selelelele
Na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Why you no go dance na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
Anything dem do na GodiiWiiiinn O… Na GodiiWiiinn O… Na Godiwin O
GodiWin
Оставить комментарий: